Parler: Amazon go remove di site from dia web hosting service

Parler app

Amazon dey remove “free speech” social network Parler from dia web hosting service as dem no follow di rules.

If Parler no find new web hosting service by Sunday, di entire network go go offline.

Parler bin describe dia sef as “unbiased” social media and and e dey popular wit pipo wey dem ban from Twitter.

Amazon tell Parler dem don find 98 posts for di site wey ginger for kata kata. Apple and Google don comot di app fromdia stores.

Dem launch am for 2018, Parler don prove popular among supporters of US President Donald Trump and right-wing conservatives. Such groups don dey accuse Twitter and Facebook say dem censoring dia views and opinions.

Even as Mr Trump no be user, di platform already dey feature several high-profile…


Source link

About hosting

Check Also

Marcia Clark, "Informants: Lawyer X" Leads Wondery Exhibit C Lineup – Bleeding Cool

Posted in: Audio Dramas, TV | Tagged: marcia clark, wondery Wondery announced new shows for …

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *